Skip to content Skip to footer

THE WAY

Meaning:

“The Way” is an energetic gospel track that calls listeners to reflect on the sacrifice of Jesus and embrace the path of eternal life He offers.
It’s meant to be both a reminder to believers and an invitation to those yet to follow Christ, highlighting that His sacrifice was not easy, but it was made out of love for every person.

Motivation:
This song was inspired by a desire to make the gospel message both relatable and thought-provoking.

 

Lyrics

Do do do do do do do
Do do do do do do do
Do do do do do do do

 

Everybody listen
Let’s talk things over
Weti Jesus do you
Weti Jesus do me
Can you please come let’s talk about it
Dem kick am dem stone am
Dem flog am dem beat am like say
Tomorrow no dey
Oh God
You think say na play
Just dey play

 

Abi e no do do do do do
The thing wey Jesus come
Been do for me and you
Come make we reason
Come make we reason
Make we enter the way
Abi e no do do do do do
The thing wey Jesus come
Been do for .me and you
Come make we reason
Make we enter the life

 

You think it’s easy
It wasn’t easy for Him
Oh I believe Him
Receive the glory
Receive the honor
Receive my praises forever

 

He left His comfort
Just for me and you
He left His comfort
Just for me and you

 

Abi e no do do do do do

The thing wey Jesus come

Been do for me and you

Come make we reason

Make we enter the way

Abi e no do do do do do

The thing wey Jesus come

Been do for .me and you

Come make we reason

Make we enter the life

 

Eternal life

Eter-eternal life life

Eternal life

Eter-eternal life life

Eternal life

Eter eternal life in me

 

Eternal life

Eter-eternal life life

Eternal life

Eter-eternal life life

Eternal life

Eter-eternal life in you

 

Abi e no do do do do do

The thing wey Jesus come

Been do for me and you

Come make we reason

Make we enter the way

Abi e no do do do do do

The thing wey Jesus come

Been do for .me and you

Come make we reason

Make we enter the life

 

Do do do do do do do

Do do do do do do do

Do do do do do do do